[Lyrics] Burna Boy – 20 10 20
Posted by Hawaii The Chief of Staff, the commander and the army wey carry order The money wey you thief yapa for your azza The Chief of Staff, the commander and the army wey carry order 20th of October 2020 We give them many chances 20th of October 2020 on Oct 31, 2020
2
Burna Boy – 20 10 20 Lyrics
About the things wey happen there
Abi your eye never clear
Mankind so wicked
Lets talk about my government
Open your mind and your ears
Wetin happen
Shey na jazz o
Make my people suffer suffer
All their nyanshes don dey open
Everything don scatter scatter20th of October 2020
You carry army go kill many youth for Lekki
Na so water ooo water runaway my eyes
Nothing you go talk wey go justify the case of their murder
YOU CAN NOW JOIN OUR OFFICIAL SOCIAL MEDIA GROUP FOR SWIFT UPDATES, GISTS, AND INTERACTIONS.
Mr President, Mr Governor
Godfather, gbo gbo ijoba
All your atrocity
All of your corner corner
Make all the deadbody disturb you for your dream
You don turn our graduates to common beggars
All the book them go no matter
‘Cause you no go get job if you no know godfather
Mr President, Mr Governor
Godfather, gbo gbo IJOBA
All your atrocity
All of your corner corner
Make all the deadbody disturb you for your dream
You carry army go kill many youth for Lekki
Na so water ooo water runaway my eyes
Nothing you go talk wey go justify the case of their murder
Dem fail my people
And When we cry for justice
Them kill my people
Walahi all of you
Their lives are on you
We no go ever forget all the youths
Wey die for tollgateSHARE WITH FRIENDS
RECOMMENDED SONGS FOR YOU 👇
Samfee abaga – All Night ft. Dan-clef & Airnet
[Music] Kizz Daniel – Flex
[Music] Rema – Bounce
[Music] Zinoleesky – Kilofeshe (Remix) ft. Mayorkun, Busiswa
[Music] Zlatan – Lagos Anthem (Remix) ft. Oberz, Frescool, Oladips, Kabex & Trod
samskid - Nov 2, 2020
Oluwa burna🔥
Anonymous - Nov 2, 2020
This guy’s lyrics is so good